Mike Abdul Ft Clement Whyte – Ojoro

Catch the groove in this new track by Mike Abdul Ft Clement Whyte titled Ojoro. Mike Abdul (Michael Olayinka Abdul, born February 12, 1977) is a prominent Nigerian gospel singer, songwriter, and music producer. If you love good vibes, press play now.

Kindly stream and download Ojoro by Mike Abdul Ft Clement Whyte.

Lyrics of Ojoro by Mike Abdul Ft Clement Whyte

Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro
This OjoroThis OjoroThis Ojoro you do for me e good oh
cyoyo cyoyoChe che cheOdun momi ohcyoyocs e dey sweet us ohE no go pain us ohDem know us beforeE don better pass before
Pekem Pekem Pekemclerti enter PekemSugar Sugar SugarBelle dey sweeti SugarHoney Honey HoneyThe melody like HoneyOh by the wayE many be like water ehOh by the wayE many be like water eh
cyoyo cyoyoChe che cheOdun momi ohcyoyocs e dey sweet us ohE no go pain us ohDem know us beforeE don better pass before
Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro
This OjoroThis OjoroThis Ojoro you do for me e good oh
ModupeEse Ese BabaEse ese ese ohModupe sirModupe Modupe ModupeEverybody join me say Ese ehOLuwaSEun ewa bami gbegba ope ohWhat shall i renderWhat shall i offerHow can i pay ay ay
cyoyo cyoyoChe che cheOdun momi ohcyoyocs e dey sweet us ohE no go pain us ohDem know us beforeE don better pass before
Chants …….
 

Download Mp3 Here

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*